Fireboy Dml - All Of Us (ashawo) (official Video) -

MutuminaWetin dey prah?Wetin dey sup o?I want to yarnYou too dey prahYou too dey formShey make I chop o before e sha?

Wetin I dey find for Fatima wey my Shima no get?Wetin I dey find for Amaka wey my Shima no get?No be my fault say I famous oMake I no cast for Lagos oIf the girls e dey call my name, I go gbé body o, ah-ah

I apologize say I do anything for your back, babyWhen I no dey mad, I go shaperly go and come back, ehnNo be my fault say I famous oMake I no cast for Lagos oIf the girls e dey call my name, I go gbé body o, ah-ah Fireboy DML - All Of Us (Ashawo) (Official Video)

No be my fault o, na shayoNa all of us be ashawoIf I cheat on you, I'm sorryAnd if you cheat on me, no worryNo be my fault o, na shayoNa all of us be ashawoIf I cheat on you, I'm sorryAnd if you cheat on me, no worry

No be my fault o, na shayoNa all of us be ashawoIf I cheat on you, I'm sorry yeah MutuminaWetin dey prah

No be my fault o, na shayoNa all of us be ashawoIf I cheat on you, I'm sorryAnd if you cheat on me, no worryNo be my fault o, na shayoNa all of us be ashawoIf I cheat on you, I'm sorryAnd if you cheat on me, no worry

No be my fault o, na shayoNa all of us be ashawoIf I cheat on you, I'm sorry, yeah I go gbé body o

No be my fault o, na shayoNa all of us be ashawoIf I cheat on you, I'm sorryAnd if you cheat on me, no worryNo be my fault o, na shayoNa all of us be ashawoIf I cheat on you, I'm sorryAnd if you cheat on me, no worry FunFun Killa!